• 77
  • 1
  • 0
  • 0
  • 1

Connect with Joeboy:
Instagram: "https://www.instagram.com/joeboyoffic..." "" class="hash" rel="nofollow">https://www.instagram.com/joeboyoffic...
Twitter: "https://twitter.com/joeboyofficial" "" class="hash" rel="nofollow">https://twitter.com/joeboyofficial
Facebook: "https://web.facebook.com/iamjoeboy/" "" class="hash" rel="nofollow">https://web.facebook.com/iamjoeboy/
Soundcloud: "https://soundcloud.com/joeboyofficial" "" class="hash" rel="nofollow">https://soundcloud.com/joeboyofficial
YouTube: "https://www.youtube.com/channel/UCv3E..." "" class="hash" rel="nofollow">https://www.youtube.com/channel/UCv3E...
Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & Odera Ezeani
#Joeboy #Baby #Faaji

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Verse 2
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

اخیراً توسط

0 نظرات
    نظری یافت نشد

:: / ::
::
/ ::

صف